Olivetheboy Lyrics
Read the official lyrics for 360 by Olivetheboy, check it out below.
Avana EP Cover
Olivetheboy – 360 Lyrics
Na you make I tell a badder man love storyMake a badder man want try lovingAin’t nothing wey your lover no go find for youMm, I got a lot of girls, I’m a most highand only you fi dance with meI,met so many girls in my whole life,Na only you be nice and sweetNa you make I lose many days, omoInna the gone gone days, omoMm, I had a lot of girls,Trynna worry me with a lot of their nonsense.
Anita Caro PhilominaBaby my oboloNa my only SunitaSlow wine 360Caro PhilominaBaby my oboloNa my only SunitaFly you go Soweto
Na you make I tell a badder man love story,Make a badder man want try lovingAin’t nothing wey your lover no go find for youAno say dem gowant to come dey where she deyButAah she ma baby girlshe mashe ma lady, she ma la(she ma one lady)
I know say dem gowant to make dey where she dey,But she ma lady, she ma la oSo many girls, in my whole life,Na only you wey be nice and sweetNa you make I lose many days, omoInna the gone gone days, omoMm, I had a lot of girlsTrynna worry me with a lot of their nonsenseAnita Caro Philomina
Baby my oboloNa my only sunitaSlow wine 360Caro philominaBaby my oboloNa my only SunitaFly you go SowetoNa you make I tell a badder man love story,Make a badder man want try lovingAin’t nothing wey your lover no go find for youMm, fly you go SowetoCraaazzzee
Explore Other Latest Music Lyrics Here
Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post ‘360’ Lyrics by Olivetheboy appeared first on ovideos.ng.

