Join Login With Google
Preloader
Spread the love

Lil Frosh Lyrics

Lil Frosh released ‘On The Low’ in April 2023, the song was produced by popular music producer Rexxie and Vibes Ace, read the song’s lyrics below.

On The Low Cover

Lil Frosh – On The Low Lyrics

Them no me wellaLike Sunny Ayinde ohI no dey tireWe balling everyday ohOmo ologo no dey tayaHustle no holiday ohBaba God dey my backMore blessings on the way

E sweeting me like gegemuLove me no sekemuI will be your peteruI mean like gegemuE sweeting me like gegemuLove me no sekemuI will be your peteruI mean like gegemu

Say you must keep it on a lowT’eruku ba ti yoDo re mi fa so la ti doLet me be your daddy yoSay you must keep it on a lowT’eruku ba ti yoSay you must keep it on a low uh-ohT’eruku bati yoLet me be your daddy Yo

On the GwagaladaWon feel me lati ibi dey GbagadaGbemi trabaye mio ni wahalaAs omo ope mio shey ni gba laddaEmi ati won o ma ni’ja raraJeje ni ola nlo kosi wahalaI am living life mo de shi ngba rabbaAs omo ope mio shey ni gba laada

E sweeting me like gegemuLove me no sekemuI will be your peteruI mean like gegemuE sweeting me like gegemuLove me no sekemuI will be your peteruI mean like gegemu

Say you must keep it on a lowT’eruku ba ti yoDo re mi fa so la ti doLet me be your daddy yoSay you must keep it on a lowT’eruku ba ti yoSay you must keep it on a low uh-ohT’eruku bati yoLet me be your daddy Yo

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Official ‘On The Low’ Lyrics by Lil Frosh appeared first on ovideos.ng.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna