Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Many Things Lyrics by Zinoleesky

Spread the love

Zinoleesky Lyrics

“Many Things” is a new song by Zinoleesky, check out the song’s official lyrics below and sing along.

PLAY & LISTEN TO: Many Things by Zinoleesky

Zinoleesky – Many Things Lyrics

Verse 1Mama said, “You don’t need no interception, you are perfectBecause of your imperfection”Anywhere any direction where you go say”Never beg for no affection”Melo melo ni mo fe soIn the tension dem won put me under pressureWon fe gbo nkan ti mo fe soBut now I got people waiting for my next song

Pre-ChorusSomething just dey tell me ride onNo be say na me do passBaba just decide to gimme through passE look my life and gimme two chanceAnd as omo ogbon mo ride wonBut still I no too gasI no dey go to church but I no do jazzNow you see I’m living good life

Chorus’Cause many many thingsMany many thingsI know say I small but my eyes don seeMany many things, many many thingsBe like I cross seven mountains and seven seasI still dey insist oga I no dey resistMe I don hustle now d cash no contain my jeansBut no be so e be yesterdayNo be so e be yesterday

Verse 2Life go teach you pass professorOn d road so no ask me where I learned fromAlways moving with precautionMehn I swear say you no fit catch me for junctionEver since I dropped my first song me I know sayThe next one go be d best oneKemi gan to domo tan so mehnEye too see melo ni mo fe so

Pre-ChorusSomething just dey tell me ride onNo be say na me do passBaba just decide to gimme through passE look my life and gimme two chanceAnd as omo ogbon mo ride wonBut still I no too gasI no dey go to Church but I no do jazzNow you see I’m living good life

Chorus’Cause many many thingsMany many thingsI know say I small but my eyes don seeMany many thingsMany many thingsBe like I cross seven mountains and seven seasI still dey insist oga I no dey resistMe I don hustle now d cash no contain my JeansBut no be so e be yesterdayNo be so e be yesterday

OutroYou don’t need no interceptionYou are perfectBecause of your imperfectionAnywhere any directionWey you go sayNever beg for no affectionMelo melo ni mo fe soIn the tension dem won put me under pressureWon fe gbo nkan ti mo fe soBut now I got people waiting for my next song

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post Many Things Lyrics by Zinoleesky appeared first on ovideos.ng.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Fine Ting (Fine $hit) Lyrics by Fola
    • April 26, 2026

    Spread the love

    Spread the loveFola Lyrics Fine Ting by Fola is a flirtatious track about attraction, luxury, and desire, as the lyrics focus on admiring a woman’s beauty and trying to win…

    Read more

    MORE...
    Super Eagles of Nigeria loses another legend to death
    • April 25, 2026

    Spread the love

    Spread the loveThe Super Eagles of Nigeria have lost another legend due to a tragic death today. The Nigerian football community is in shock following the sudden passing of former…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    One Piece Season 23

    • By abi
    • April 27, 2026
    • 3 views
    One Piece Season 23

    GHOST CONCERT: missing Songs (2026) Season 1

    • By abi
    • April 27, 2026
    • 3 views
    GHOST CONCERT: missing Songs (2026) Season 1

    Sold Out on You (2026) Season 1

    • By abi
    • April 27, 2026
    • 4 views
    Sold Out on You (2026) Season 1

    Rise of the Conqueror (2026)

    • By abi
    • April 26, 2026
    • 6 views
    Rise of the Conqueror (2026)

    Valiente: A Tracker Story (2025)

    • By abi
    • April 26, 2026
    • 5 views
    Valiente: A Tracker Story (2025)

    Bad Men Must Bleed (2026)

    • By abi
    • April 25, 2026
    • 12 views
    Bad Men Must Bleed (2026)